No Plan At All : A Freewrite

Na my plan for you no make u dey see well so
Better preek na ur mate πŸ˜€πŸ˜€
I no even know why she like me sef.. despite say she de see me bring that my babe wey don born come house o
Even if one of us wan nakanal that babe ehn, she go still dey mention Pioge ne for bed πŸ˜‚
Getat
Yes na
Na prick na πŸ˜‚
Make she no vex
When prick make sense, babe fit dey cheat on her rich guy with u
But you collect the new styles

U are devil child
If u like marry wives, that girl go still dey open leg for u
All thanks to agbo and TM πŸ˜€
Wahala πŸ˜€
Na true love

She don born before this event??
I de owe her like k sef πŸ˜€

Nah
Justed needed it to upgrade my CV
U leave fresh babe go dey carry babe wey don born
Tif

U dey rob her of her body and still dey rob her of her money
Walahi
Person wey I go nysc no call her for one good year, I come bk she still rape me
She never born na
Til date
I don leave all of them sir
The ge is the ge πŸ˜€
Na d cv u submit for school wey u dey teach



0
0
0.000
0 comments