Half Baked : A Freewrite

avatar

We slept at all because it was just assist na
We for still de beer pallor right now if to say na em score
Is he the first player to give an assist?
Una fans don't scatter socials
German for don for World map
You won't understand sha
Wetin I no fit understand again
I say Southgate for the court like this
The thing dey very funny I swear
Them for don arrest Saka and Foden sef
All Agbero for Lagos Toll Gate for wear blue today
Even that Mainoo pass that Foden wasn't able to bury is more than the assist cos that pass was crazy and tight

Yet, people no even talk about the pass
Nothing concern us wetin assist wey them no bury o 🤣.. Na de one wey go grave wey know lmfao
Like someone said on one podcast yesterday, he said "even some club fans, especially Arsenal are not even celebrating their star players that are doing well at the tournament"
That's their business na
The one Palmer gave, Harry Maguire fit give am

It was an half baked assist, Watkins was just clinical to have converted it into goal
But Palmer dey trend pass Watkins
I dey tell u be say that assist pass isn't even that kind that requires stress and na half assist

See where the striker go busy the ball
But they say he's finished the article.
People are so hasty with judgment.
Na today u know that FANBASE
He is on a massive decline.



0
0
0.000
0 comments