Getting It : A Freewrite

avatar

That one no get sense atall
How I wish u wash against Canada
I just dey happy anyhow that day
Those girls sabi ooo I swear
Na just power pass power
I dey watch USA men basketball test and I was laughing
Kd, Steff c and L Jes
No be cheat be this 😂💔
Na frustration 😀
Those ones na cultist
The way I like that Steff..
I no fit watch self, this USA women te self.why dey cm pairs with them and i dey expect at least bronze fah.
E pain me too
Our girls de give there best like this
Very well
Height de cheat us
Man is good
Like seriously
Baba de do no look point throw..e de give me goosebumps
One reason I no like this sport be say every small thing na foul...e de annoy me
Curry no dey form jare
For this tornent yes
Na that EDWARDS de mad form
But ee better pass NBA rules wey be everytime foul.
With Lebron and Anthony Davis
I agree
No b lie
Yea
The small boy good..is Dunkin power is crazy
I dey watch his highlights, the guy get sweet dunks and movements..
Ah swf
My babes try die for this th quarter
The boy get great future ahead
Na in area of specialization be that
He too sabi throw point
At some point I think say e de use juju

Best in the sport.
Na wa, success is real discipline sha



0
0
0.000
0 comments