Get To Work : A Freewrite

Na d only thing he go talk
No need asking
🀣🀣
Wo, I leave una with Wuonso
Diaby he use as exple up there run go Saudi and neglect d enjoy themselves in the wing to chase what is most important to him right now

But baba dey here dey talk another thing
I don leave for himself πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚
Na money be Koko na

I presently work for an organization in England wey dey pay me $k then one company from ethopia offer to pay me $k

Tell me make I no comot England na because say England people don like me
Like we discussed this money sometimes ago

The drive na money, then trophies. Many players go make look like trophies first πŸ˜‚
Or I work for one organisation wey I be the main man

Then another company hire me to work for them with higher pay and opportunity to gather awards even though I go have to work as a squad man and not the main man

Abeg who main man help na..make I die before my time ni
🀣🀣

I go board the next morning flight
God punish main man
The reason for working so hard to be relevant in a company na so better offers go fit show up either from the present organisation or others

Abeg who no like te work where we go dey achieve alot together?



0
0
0.000
0 comments