Full Chest : A Freewrite

idolos will use people to get engagement by saying drop your address to get $ while they attack the image.... At the end of the day, will drop addresses and only will get and who knows maybe na Dem get the
ur asset under ton should be $
Go there yourself and take screenshot for us to see
Baba be u connect wallet it is written there
but tomato na correct info ooo
Go and check yourself. Nothing of such on their page...
Na to check for the community of nothing as such wasn't asked of they na fake
Nothing like this is mandatory even if it's there. You have to be greedy to make money to make it bro. I said should not must but it is written there be u connect wallet have $ asset under ton It was there this morning oh Nothing of such ke I no see such when i did mine oh No airdrop for you be that, U no allow de page load finish na why Another werey supported Lolzz,me way connect my wallet immediately it came up Sound it.

Any project I WL fade. I wl fade it with full chest. Any project I wl do. I must be greedy Tor
Almost all of us an weytin we do Everytime Nigeria... Like say na only us dey dah space .... Bastard ppl Mk dem ban wetin dem one ban useless ppl U don check stat so see say na una dey lead.

They can't bann shit.



0
0
0.000
0 comments