City Season : A Freewrite

Nah
U sef know say City this season hasn't been that city we know

Also, the history between Madrid and City, na kind history wey be say the win can go either way.
You guys are yet to see what is in Madrid Squad right
I was only waiting for an individual moment from Bayern

If Arsenal continue play that game till today, they won't score.
I talk am during the course of the game yesterday before Bayern even scored.
No forget say them no even beat any top team for EPL this season aside United.
Not at all.. Someone will stop them.. Someone you don't believe they can.
Lol

The passing passing yesterday was just a useless one, na wetin dey shack Wamuonso wey make am think say Arsenal dey press Bayern.
See what happened to Barcelona.. No way PSG would have qualified without that red card.
He get one time wey they touch for over ten minutes and they no get one shot or corner sef.
Na that werey Musa dey drive from middle like Messi...I like that musiala of a boy



0
0
0.000
0 comments