Celebrating Them : A Freewrite

U sha dey celebrate the team pass those wey be their real fansIf he dey near me, u fit shook am knifePick one team.


U can celebrate them but no dey use "we"Same shit this Madrid do Mancity for semis 2 seasons ago, na him them do tdy again.

Who go see opportunity wey no go take am 😂Shebi na Tuchel decided to be a werey this nightI still prefer Madrid for final than Dortmund shaHe no go forget tonight for in life.....

U dey play with top team with top coach u dey feel relaxed 😂💔Na Madrid cup bro 😂.. Nothing u wan tell me.. Bellingham sef go score em formal club 😂😂On top 1 goal lead, u start comot all the machines u get from very early minutes 😂No dey use "we"

Madrid fans no know u

Make ur announcement this night if na United u dey for or Madrid

No de find solace up and downUna fit see me for Aljazeera tomorrow even for breaking news say I don kill personMake Tuchel better go rent apartment for Whitehouse o cos na only there he fit ever dey safe from me



0
0
0.000
1 comments
avatar

Congratulations @davianthegreat! You have completed the following achievement on the Hive blockchain And have been rewarded with New badge(s)

You published more than 60 posts.
Your next target is to reach 70 posts.

You can view your badges on your board and compare yourself to others in the Ranking
If you no longer want to receive notifications, reply to this comment with the word STOP

0
0
0.000