Being Good : A Freewrite

avatar

The werey forget where ball dey
Even that one wey dey trend one time say if Gatuso na coach and Ros na coach and their tes face each other

That rough match wey ref no gree blow
Plenty funnier football clips dey jare, na the song Dem use for this Antony own just make funny to me not what he really did
Even Drogba get funny clip

The werey and one other Chelsea player plus opponents go dey guide ball near corner and Ball don comot their legs but nobody knew

Them still dey there dey throw legs up and down
The guy in blue shirt just dey come back from mile market. Price of tomato cost. can agree with me
Oga no wan get injury again
I still can't believe Naymer didn't win Balogun award
Like till tomorrow I dey always wonder
Messi and Ronaldo no be good people aje
Na them no allow that guy win
He existed in an era he no suppose exist
The time wey exome get opportunity Injury wan kill
They die just plan one season leave
If no be say those guys dey ni Neymar for don collect to self
Yes.. Even though injury na em girlfriend



0
0
0.000
0 comments