After Checking : A Freewrite

Due to opinions like Js over ts
Senior devs no need type safety
D only reason u just be writing js is if you r a newbie in js..but years in u no suppose de get at js file I have sign a new lawyer
There are pros with years of experience who don’t write TS
Nthn dey typescript u just need the bare minimum to get started
TS can be annoying sometimes though but it's something one should definitely use
Progrming is annoying in general
Ts na linter wey dey help you catch errors wey fih disgrace you for public on develoent.
I even add eslint to my typescript 😂
The first time I started learning I was close to madness. Na java I use start 😭😭. My mentor gave me one big book like dictionary
i no know why una dey fear errors
But why u go start with java😂
bro 😭. Javascript never popular. Na days of Java phones. It was either visual basic or java
U supposed not to dey Nigeria anymore Boss
Typescript is not the only type checker shaaa..
Buh, people writing code without type checker geh mind shaaa..
Abeg I wan ask oo, shey iOS software update release wey dey cause gbege for pipu phones and/or lives, shey im code no dey get “type-checking” too ni??
This is another thing na
If you want to know how important type script is, work in Fintech
By the time people look for their money because you are not strict typing, busy doing math with strings and Integers, you will understand fully
Incorrect memory reference, syntax error are another group
Enlighten me please
Nah the lead developer go point your desk.
okay.



0
0
0.000
0 comments