Not Removing : A Freewrite

freewrite.png
It was an open pass and only someone like no go fit give that pass
Man City: ake walker stones foden rodri doko kdb silva
Funny smart guy. One Grace dey follow am ni.☺️
Man City players plenty
Na only Pep Guardiola no go o
U just dey tag ur old msg as if Southgate actually knows what he is doing

The Kane he removed is still suffering from what happened last match. Na big gamble
Manchester City and Chelsea has highest number of players in current international tournaments
Kane and Olmo both have goals. Either of them can be the top scorer.

Mention Chelsea players
My boy, Yamal with top assists so far
Player of the tournament not sure yet.
Na him e go be
War go happen if dem give Bellingham sha
They no fit give am

Even if England win the trophy
Only Ben White, party and no go anywhere
Wahala

Oya, let's celebrate Palmer so that we go fit sleep in peace
No be una just dey find a way to bring his name into my face?
Your Smith Rowe, Nelson and those other average players no count ni?.



0
0
0.000
0 comments