Keeping Night : A Freewrite
If they born you well come oshodi under brigde tomorrow by noon I dey go there tomorrow to collect machete sef Meet me there If I no go comot your testicles I never even see money drink garri I see ajala customer yesterday she said na se price till now Chelsea wan win match abi wetin? Slot ball de give rection, I no sure say I go fit watch that one...I wan get strength to protest Na second half I see watch for Liverpool Arsenal. I watch min my data don finish.una no allow us touch ball second half but first half una see shege too Na Madrid own this werey station de show..if chikwueze no step up them go sell the werey, Hojlund to miss Community Shield vs City Fulh at home Brighton away and Liverpool at home. Could be available after the September internationals. Suel Luckhurst Shebi them sign that striker for bologna Palace go cook next season o That there coach de do wonders low-key from ending of last season Their defense na evil forest Werey chikwueze finally score Wicked land of no return Sleep Una say s abi? Until I pair una with my boys keep night duty We be civilians
No body de command us not to sleep..na our choice We go sleep when your hair turn black Una no de under command na, Na force I just de hear siren de blow since...e be like tinubu don't mount men for area We too nobody fit command us to sleep na, Make u and ur boys no just try come outside tdy sha...una go hear Our coming out na to protect una. Cow Leave us