Effortlessly : A Freewrite
That guy de smoke i swear He is not normal at all I don laugh tire You see yourself in animal God is wonderful You are really unbelievable, Has Kanu ever compared himself to a Donkey? As in eh It is well Ask him how Babartov take unsurp Rooney Na wetin I wan know Omooooo I wan just know, He even said "peak Rooney" Manchester United fans in the house
Make una come outside o e be like say e don Tay wey u don dey follow ur club Them be fowl
Them no go come out Yeye fowls that Kai fit dey knack donkey sha You can't even get a clear picture of this Donkey? This goal that won you guys the Treble You can zoom if you want to I too sweet abi?
I remember that season( I can never forget it!) that Uncle Berbatov was head and shoulders above any striker in the EPL, it seemed as if he was playing with toddlers as he scored goals effortlessly, u wud say.
Berbatov was leading the goals chat very comfortably and it was the nd half of the season, infact season was nearing the finish line. No one cud catch Berba now.