Doing It Wrong : A Freewrite
We dey here shey
Arsenal is good.. Them buy good players and buy well.. Now win the league and win Chpions league πππ
Simple
For their mind "them smart"
Yes oo
We gather dey here
Face your club bro
Arsenal winning any trophy isn't you business
It is so simple
Lmao π
E no supposed hard now
Na striker remain. We created the highest chances. in open play. Lol
At all oo
My brother
Seizures hold other players to score
Not your business ooo
But when it comes to other tes, it is fully your business ππππ
Simple stuff π
You guys will never sieze to aze me πππ
When them catch una.. Una go call banter opinion πππ
I know how ETH was talked of when he was talking more
You guys didn't say it is none of your business ooo
Pele Caesar ππ
Catch us πππ
Menh
It is clear na
Oya use the word "face your club"
πππ
Chelsea fans
Normally
Na una way ππππ
Used here ππ
Shey na here we dey na ππππ
Even club wey never get the kind achievement you get go dey talk πππ
Make Una go cope with your shield and fa cup abeg
Na here we dey
No leave
No transfer for now πππ
Chelsea spending de pain all of them π
Everyone go face their club tire πππ
Swears bro.. we come still Sabi sell ππ
When person dey give arsenal injury update πππ. No mind them
Just chill na ππ
Face your club ooo
ππππππ
Arsenal is good..playing well π but we reach domestic cup finals last season and una win anything? π€£ What's the difference? π€£
Them say make we face our club
π
Go and play your conference league play off with servette abegπ
Face your club