Sweet First Touch

avatar

Person wey dey avoid bant
You sabi... Laugh at yourself before they mock you
Stop all these rubbish touchline wingers, allow them to drift and create space for fullbacks to overlap,
Walahi you catch am
Mike Dyson self dey do am
Freedom fighters enter them chop
You dey lose -, you still came in with same tactics
Nkunku lost for this game sha
I no even see anything related to impact from am
I thought he was the problem some days back
He makes no impact. this pattern is not for him... make dey buy Marlboro now
D second and third goal are almost same style
See people wey wan to carry league
The way them dey always humble ehn
How coach go open mouth talk say dey no dey title race. Come still talk again about top ... Poor mentally
E just dey sweet me anyhow
When you offer a secondary school teacher a you ni job na so e dey be
Na so he almost bottled Leicester's chance na

His second half of the season was really poor
Ekuku own na to de score Noah fc and start de blow Ballon.. Blow Ballon for epl don turn wahala
This mitoma goal sweet sha


image.png
Source

Sweet first touch
Reminds me of Berbatov with that touch
U no dey see how they dey always put am for my own body abi
At some point they went to second self
I was like wtf was this
After a very huge gap



0
0
0.000
1 comments
avatar

Congratulations @cipot39! You have completed the following achievement on the Hive blockchain And have been rewarded with New badge(s)

You have been a buzzy bee and published a post every day of the week.

You can view your badges on your board and compare yourself to others in the Ranking
If you no longer want to receive notifications, reply to this comment with the word STOP

0
0
0.000