Talking Line

How many matches
Them plenty
We were fucking good.. accept .. move on
Una go just dey talknlike say na every match we dey do ojoro
Una no fit count five matches wey that kind stuff sup

FUkUE5bzkAZT3HzV5tJDiU2ik81PCd4JCyhWnRcDN8XJsVFY3UNB8DCSkDrnRBuY7tnU4ERztptECfMJfK3DBtLNrJF5S6hGxLdXqvKMAkdG2pDhbUAhHQ4jZdWzfaFojfifdV85Yq1YSGMCFkZaThRAXMLYip2JCgri-1.webp

Cap cap cap
I Sabi Barca controversies too na...
No b the conversation on ground bdat...nobody doubt the achievements but controversies plenty for that Fergie era
Omo...
But you no sabi man utd controversies
Mah go watch my film first
This man
Torh why u come de feel like say millions of people complaining about se thing de wrong?
As in ehhh
Better
Make Una go buy bullet
I dey watch pa...
Wella
Shey na d one wey them give them pk wey player no touch them ni
But I hope you all believe say na we be the king that time Sha
Nobody dispute say una no good..na se thing with Barca too, them good but controversies plenty for there own matter too those days
So what do you expect
Manchester United league titles
Liverpool league titles
Asernal league titles.
But na Ferguson use ojoro win
U no watch anything abeg ojoro wey dey obvious
We are the best



0
0
0.000
0 comments