Too Much Stress

avatar

You make more money but you get small money but you no fit touch the money wey you get even if sapa dey strangle you because say you make more money.*
It's crazy mehn.... inside that hustle self that money wey u dey keep to find more fit turn zero.

Source

Make we sha dey see our own do
Everybody dey beat Man city, e reach man u turn them chop beating
If new taker just collect money na this kind talk friends and fily go dey use collect money from you.
If new taker turn old taker na this kind talk fily and friends go dey yarn for mouth
Omo d way phones don take over human sympathy eh .God help us .
But why she jump first na e I want know
Abeg does anyone know about this bluepay app way dey talk is it legit or sc?


image.png
Source

Sunday go sha dey do like person wey them send commot for house
This small moni wey I hoe, na em u won collect frm me. Oya say God!
Copenhagen Don spoil ticket jare
Wetin u carry
Make d werey jus score goal nio
Go sleep u Don stress too much
Make this woman wey dey my front open make I buy some
Otutu wan kill young and getting it
Ohh sorry for that I dey your dm
Na mainland boys sabi love
All those island boys no sabi anything
You are covered if you are under my umbrella
Guy for ur life no dey put mouth for lovers matter
Just search on your Phantom
Follow and drop yours Wa boboyi ara nkan mi ooo
Nothing safe again for dis Naija.. They're adding some sort of sweet flavour to the unripe pineapple.
Wetin dem mix to get the sweetener, nobody knows.
I think you don leave crypto
Bros, do giveaway.



0
0
0.000
1 comments
avatar

Congratulations @bowie987! You have completed the following achievement on the Hive blockchain And have been rewarded with New badge(s)

You have been a buzzy bee and published a post every day of the week.

You can view your badges on your board and compare yourself to others in the Ranking
If you no longer want to receive notifications, reply to this comment with the word STOP

0
0
0.000