Shouting On The Board

avatar

I no pray for draw anything
I thrust my childhood club west h
Dem Don bring white.. dem go dey find corner now
I jus de look the guy on Wednesday de shake head.. Baba just de chochocho like say na him don enter first cos I draw ge
Give Liverpool the league already
He was active when man u was screwed
Arsenal na young Avatar Aang
He vanished when the world needed him the most
She no go allow breath
Baba go de regret supporting this cursed club
bank on Arsenal at your own risk
This is actually nonsense.. Haba na
Fuck Arteta and his boys abeg
and one person dey shout board board


image.png
Source

are you mad ni
See as keeper de run lik thief
why are these boys been paid
They said na mancity no allow them carry league
That Episodes writer no go see keyboard now o
This season now them give them chance
Another day to remind us all that Arsenal is a what????
Very very useless bro
I no hide mouth the very day I start de tell una
That club is very useless
Hope PSV dey watch how to beat these frauds?
Psv no need stress themselves to moleste those orphans
People wey wan wound Liverpool that day
Arsenal is a very useless club
Don't bring my te b onto this
PSV is actually silent threat
They are okay with second positions
Make them go ask man united
They are not OK but cursed



0
0
0.000
0 comments