Ridiculous Gain

avatar

Liverpool back then sef is guilty of this
Which era of Liverpool sir... Mk i go watch for YouTube
Man u own was much and obvious.
I really Wan know for real ooo... Cos I don de support Liverpool since and I never see any era of Liverpool wey worst reach united
What about your league titles before
So u watch say we de Rob people for s and s
Una do ojoro wey dey obvious.. Fergie's time
club ridiculously gave us excess extra time and a soft pk yesterday but you won't see united fans crying
Arnold probably
Salah and vvd will renew.. I'm certain of that... Mk they Sha pursue that werey Arnold
Ah .that guy don try o
Madrid Don enter is head... I watch highlight yesterday useless dalot jus de use anyhow
Dalot isn't useless excuse me
Lol.. Kean said his performance yesterday could take him to Real Zaragoza abi Tremere Rovers not Madrid
Even kano pillars no go buy with that yesterday performance... That's the worst I've seen from Arnold in years
All your players are useless
Yes sir
Uselessly in first position sir
Warra treble for Liverpool
Completely sh eless
Gimme Tijani number if u get
Reason I said useless dalot come use Arnold shine
Na una fans stone , so that we go de use canoe com field lik una
Lol! Two biggest clubs in England dey compare leaking roofs
Atleast non sold there vip room to register player 😀😀
This one na drizzle. Old Trafford own na tsun i
Na rules make us dey find ways.
Money na water.
If money no dey, we no go repair stadium
Make una try repair una stadiums na
I evn hear say una dn dive rent space for wedding
Na all clubs dey rent space for events
No b s e una de sell c p nou grass to pay wages
Man u no serious

image.png
Source



0
0
0.000
0 comments