Bringing In The Score
Very nonsense reason
Please how did Gent qualify instead of real betis or is it a livescore error?

Source
Na u de use Aba made livescore na.
Betis qualified
E dey smoke gun powder this days 😎
Ban bomb particles ni
Na club wey no get future go talk that kind thing
I go give them nunez, jota add million collect Mbappé
You can't buy the loyalty of Arsenal fans
How persn go wish to get marteneli wey e de forbid to raise head up over Mbappé wey na Henry play ball pass for Arsenal history
Na why them o fit triumph on higher stages of football
And they stil fit no reach final oo... Delulu
Chelsea fans are planning a series of protests at Stford Bridge against the club's new owners over poor results, Chelsea's transfer policy with the sporting directors, high ticket prices and calls to dismantle BlueCo. [Express & Sun]
Eya, impressive! Just a few mins to sell himself.
Pray for the youths there
I don start wahala for that group ooo
Some people go just dey open mouth dey talk waaaa
Abeg weytin be "instant success players"
Which te in the world dey use and how does it work??
Probably someone like Palmer for Chelsea..
Depends on what they define as success.
And we all say it is instant success because it worked out ba
I wan cause trouble
If raphina was sold when he was struggling under xavi, can we say he is a barca project reject??
We go say he no fit into the project
Tho, we usually work with hypothesis