Wrong Question : A Freewrite

avatar
(Edited)

If no be God mosquera for don send Kai go heaven today πŸ˜‚πŸ’”
First day person don lose funds tire
Baba na choke sl them give the werey
Onana Cooking on Debut Thank God for life The match wan give me HBP on top ordinary ges wey I just play Pray for Manchester city own sha Funniest part be say that short man go still send to gym again No be by big muscle Baily is a fucking baller Ah swr

freewrite.png

Both of them fit de Injury bfr that time On God Man Utd fans, hope you screenshot the league table yesterday cos that might be the last time you see your club at the top of the league table I go flog like werey U wan bet ?
k each We go still see something like that this season again If e sure for u flash me
Bet say ur te go finish ahead of mine..no b this kind useless bet Greenwood won a penalty and gave it to his te mate when he was on a hatrick.

Na him body return, not soul
Fullish man
As dem no use trippier today ehn.

Your club mumu o
Yeah, they mumunly took all points too
Next page
No jhoor..I dey talk about FPL
Una try with man down sef
No be my club send u to go pick first ooo

U see as dey ask questions yesterday before he arrange him te



0
0
0.000
0 comments