The Big Lies

He go lie for you like Michael Arteta?
The one wey de Title race de lose against wobbly Grah Potter Westh at home
No be uselessness be that
Arteta has restored dignity to arsenal, when last big clubs beat arsenal.... Young coaches, he's doing far better
Na trophy just remain for the guy
Ohhhhhh. dignity FC Now?


image.png
Source

No wonder he no gree buy players he de bank on divinity
Na Dignity una go still put for shelve this season no worries
Na Trophy After how many years managing a rd world power ranked club lol
The earlier you stop defending that fraud the better for you and your fellow fans
Like I said yesterday, I need trophies now. Take it or leave sir, arteta has done a great job at arsenal.
How he's a Fraud ... Compare his first season with merasca.. let me check something
So you need trophies and Arteta is gonna start giving it to you from this season ba.. U should have requested for it sooner
U wan talk about Arteta first season?
When he almost killed Arsenal?
When you start fan Arsenal sef
Arteta first season was a complete disaster
He won a trophy and with old players.... Merasca has enough players at his disposal
And now he couldn't win anything with young players. Nice one
Season hasn't finish... Allow Enzo to finish with no trophy first
Getat

When I go still hold for years
Wetin be the total supply sef
Wait ooo
@⁨~⁩ shey ur fellow werey think say na Arsenal board no gree sign players for Arteta?
Oh!!! U dey the group now.
People wey no dey think and reason well naim full that group
Them no know say Havertz go get injury
Since u don decide the crase, I just look u for face and say to myself "na werey him be"
U dey do oh yeah like prostitute
I they full support ohhh I been wan talk about m since but just went numb over m
Over years na him we don dey on



0
0
0.000
0 comments