Qualifying Ahead
And person dey celebrate Bayern and PSG
Yes na
Arsenal don qualify normally before na
The lowest they can go is th
I no even peep after I see players wey go play
Those ones are playing har football
Lille wan kill feyernood
Atlético Madrid.oh my goodness..what a run this season already
Thin rope ke.
Infact ehn, I don't know for una sef.
He say na reliable source he hear from. Na u create the rope?
He retired because he was tired but Barca went and brought him back.
Make I go check d line up self
Make ref over look this pk na
We know.
Inaki Pena na our first choice anyway.
Match too much abeg
Make uefa no try again
And I need Liverpool to draw in another ticket
Ah
Uno see the squads bfr u risk ?
Sterling suppose dey leeds by now.
Played the tickets yesterday.
U de look down on leeds o
Club wey big pass sterling
Wetin Morio abi na merimo dey celebrate?
Sterling don leave for them
A swear
Source
Congratulations @ade.farm! You have completed the following achievement on the Hive blockchain And have been rewarded with New badge(s)
Your next target is to reach 7000 upvotes.
You can view your badges on your board and compare yourself to others in the Ranking
If you no longer want to receive notifications, reply to this comment with the word
STOP
Check out our last posts: